Dinoo Pee-Abeg lyrics
Ahhh
Mr focker on this one
Papa God abeg o
Look into my mater
No freestyle my mater
No gree make I beg o
Na your grace I dey pray for
We dey work, dey suffer
Reng rover or nothing
Jaa jehovah ameen
We dey pray
Dey fast
Make your grace locate us
Credit alert
No debit alert
Double your hustle
Ego di na ogbe
Nwa chinemeze
Aka na agbgi igwe
Mmawu Ana eti eti
Goal keeper na eche eche
Anye adighi eche eche
Make the story
Papa God abeg o
Look into my mater
No freestyle my mater
Person pikin fine like this
Na money we just dey
Find like this
Stand at is
Money bu my lifestyle
Koba akuko nye gi attitude
I be a sinner
No be john cena
Have mercy on me
No be Ronaldo
Achorom the money
I want to be a baller
Say no to suffer
Give me the offer
Making the mooney
That’s my point
Give to to ceezer
What belongs to ceezer
If you do I seize am.
Now adays
Hunger Dey
Men dey vex
Back in the days
I dey hustle for street,
Go to my street
By 1 or 2
Na me be the talking point
Papa god abeg o
Look into my mater
No freestyle my mater
Give us this day
Our daily bread
No be by muscle
Na by hustle
More money
More life
Na money dey give life
get am you get joy
To God e no easy
Ask Mr eazi
Or mr books k
Kolo mental
For money mater
You fit mental
Alert don enter
Na the party
I just enter
E sure for me No be lie
Money mater No dey die
I be a choosing
Brother who are you
Papa go abeg o
Look into my mater
No freestyle my mater
No gree make I beg o
No freestyle my mater
A beg i dey beg
Papa God abeg o
No freestyle my mater
Na beg I dey beg o
Na beg I dey beg o
Leave a Review